@owolabi_1805@Feeztm Make I blur my scope before una go tiff am please engage more on this account I fit come rage bait una again if I don boy profile later today again
@nobodylike25@Feeztm You still Dey bant me ontop na the balls wey you get dey muzz me you still follow me keh go back like 7 steps I don miss road you go still unfollow me cuz I o Dey follow 9ja account I go still use this one Afghanistan later on so safe yourself the stress
@nobodylike25@Feeztm Celeb sef still de go w my 3G Baami you go chop eba gan sotey eba go Dey smell for your body no calm for who go give you heads up dey find how you go be banger boy for x