IF you're OLA from LAGOS IKD, your babe is not sick oooo she won go do valentine for TUNDE house in IBADAN. She talk am inside korope wey I enter this morning
Justice for OLA
Abeg shey place no Dey wey dem go give guys(me to be precise) too room nii and woman go Dey come nack🍆 us and give us money nii ?💔
My charges no cost oo..