Bruh you canโt be this bare cheeks in 2026. Still clowning Androids? I know a couple girls that use Androids worth over 1 mill each. E get gaming Android wey dey over 850k mehn. Some reasoning, una suppose don leave for 2020.
Housing suppose be first sha because if you canโt solve traffic, at least make young men like me fit afford housing closer to work and central areas. I no wan dey live for ikorodu or Ayobo mehn ๐ญ
@SirLeoBDasilva Bro social media crazy gan because this happened to me at the bus station. I no believe am because him no open mouth๐ญ๐ญ๐ญ na this tweet make me realize say I gaslight myself