I don't know why I'm even making this post, but I'm slowly losing interest in codm. 🫠
No fun game modes, no cool events, nothing new, anniversary season feels just like another money grab season.
Continuing my legendary streak is the sole reason why I'm still playing CODM 🫠.
Good morning guys ☺️
I made it to 30m followers 🌹🥳🥳
Thank you so much for your support 💕🤍
I really appreciate 🥰
Unto the next milestone 💐😉
Have a nice day 🤍
I think everyone should be free to vote for whoever they want. That’s the beauty of democracy. Respect everyone’s choice.
“Don’t force Peter Obi on us”
Guy, e be like say hand never really meet una well. Na the easy yahoo money and hookup wey girls dey do dey collect free N100k/night dey make una no really understand the condition of this country.
I remember when ODUMODU dashed me N500k just for promoting his song, MOTION SICKNESS. Of course, I thanked him and showed appreciation. But now wey elon no dey pay again, e don make me realise say I no really appreciate that money enough. Me wey dey collect sure $200–$300 back then, I don dey used do that kind regular wir that time.
As the money stop ehn😂😂😂
Guy, N500k no be small money. Odindin, half a million! If you wan make N500k in real life, omo, you go work o😂
Because you dey make easy money from Yahoo or hookup no mean say everybody dey enjoy the same privilege. Be intentional about the condition of the people of the country. No even come tell people say voting no matter.
Guyyyy, people dey suffer o.
It’s genuinely not easy to make money out there.
One of my friends, wey we finish uni together July this year dey work for one company dey collect N70k monthly as normal entry level nau. Guyyyy, almost five months now, e never even see N300k😭😭😭
So when people talk about the economy, unemployment, insecurity and the general condition of this country, abeg, understand where they’re coming from.
No be everybody dey cash out. No be everybody dey collect dollars.
Some people are genuinely struggling to survive.
VOTE PETER OBI ABEEG! 🇳🇬❤️
Season 3, what a journey. 🔥❤️🔥
Countless matches, endless grind, and one proud achievement, making it onto the MP Ranked Leaderboard.
More than a game, a season full of memories.
I came, I grinded, I made my mark.💯🏆
Until next season. Bigger goals, same passion.
ƦvƝ・DrizzƳ