Official twitter account of Chris Maledo:
An actor, writer, producer, production manager and Director for Radio/TV. Based in Abuja, Nigeria; A Social Comentator
@TheDamiForeign This private chef go beat you if you complain say the food no sweet and if you ask for more than wetin she dey cook, na beat o. Make your mind just dey
@FFk0393996 Abia girls with bad character, abeg shift jare. Next thing na to betray una husband, loot and take over all hrbhas worked and labored, abia and imo na same jare