@JayAutosCustomz@HexesandXs@_musaddiq__ Bro I understand You, to argue with my fellow man wey dey talk with sense no even dey gree me
E come be to dey argue with woman wey go dey rage bait you with pride and full confidence
@Pacmancfg@Feeztm Broo this 🤌🤌🤌
For my mental health I don’t even engage them again
E go just dey do you I wish say nah real life this guy dey follow me talk this rubbish
@Big_Bestmann And we are all stupid
Since they have been showing us we are stupid
What has us as citizens do?
Instead Yoruba dey fight Igbos
Hausa’s dey fight Yoruba’s
South south dey fight Igbo’s
Make una continue dey play
In due time God go leave heaven come fix country for una.