@Rammyboy111 they bid to be on that song , go research wella on World cup song , not in their catalog mumu
how many song una don this year or last year wey enter 100m stream werey dey use world cup song cover eye π€£π€£π€£ no worry World go finish maybe na basketball una go sing for π€£π€£