@DukeOf_IjebuOde@NELFUND This mushroom institution go pain you teh,she na only you be Nigerian? Oya na carry your high end institution go rest,no body ask you whether na your institution big pass for Nigeria, nelfund no una property were you go dey feel entitled.
@DukeOf_IjebuOde@NELFUND Mumu like you, something were be free and it's for everyone, you dey want make dem attend to you leave other's,because na you put tinubu for na🤣🤣
@BolanleCole Me were love kids, come get three and i later find out none of the kids i love so much are mine.i fit craze 😭😭 cause i know how much love and dedication i go don put for those children body.