One thing I like about women…
If they don’t like you, they rarely touch you. No hugs, no random touches, no unnecessary physical contact.
They’ll treat you like a plague.
It is really hard bro
Person wan cook egusi soup, red oil na fake, they don add dye
The non-stick pot wey you wan use cook the soup sef na fake, they say e dey cause cancer
You cook soup finish, you say make you buy fufu use chop the egusi, the fufu na fake wey they don use detergent ferment
You wan chop life small add soft drinks, the coke na fake
TGIF, you go one lounge go chop life, alcohol na fake
Mosquito bite you, malaria drug wey you wan use na fake
The water wey you wan use take the drug sef na fake
How person wan take live long?
Na God hand everybody dey like this oo
i would never send someone a gift and expect them to pay for delivery, did they beg me for the gift??
what if they don’t have the money to pay for delivery for the gift THAT I DECIDED TO GET THEM??? it doesn’t even make sense.