@Ayo_Oluga@whitenigerian Government wey no know waiting the flag mean because if them know am them no go shot peaceful protesters wey hold flag, your family go later cry for you when this government later end you
@AsisatOshoala Waiting una care for na make nigerians dey hail una on Twitter na him una dey for no prayer support #Enisa you are the best thanks for supporting us despite you are not from Nigeria
@TheLaurenChen If you know what where are going through in this fucking country called Nigeria,you won't use your bad fingers tweeting nonsense, if you dont have anything to offer us pls stop staying trash and face your businesses, (Lauren she goat)
@AsisatOshoala See waiting your stupid country wey you dey carry for head turn us too Tammy Abraham wey deny this country get sense pass una, if to say una no dey rep this stupid country maybe all this bad government go done change
@OmoAjifowobaje @davido Media begger...... if time for protest reach now you go hide for one corner say you no wan die like say u wey no come outside for protest your life better pass us
@MeritIrabor@IamReminisce Na Oyo you dey if hunger hold you very well you go come out for next protest, na who go die for una na him una dey look for, if I wan die I go die for myself not anybody