@Prolificshola @nkasiobidaniels@larucheebam @iamthatgeorge Is thunder that will strike your own mother too infact including your wife, may you come from this kind country in your next world, Amen.🙏
@umar_ayotunde Mostly Access bank make dem nor worry as this Quarantine or isolation finish eh na to go close my account from dem.. Make dem go meet FG wey dem dash money.
Baba God abeg make dis world neva end escort neva guide me as me and you talk am, dem neva write my name among de heroes just like de way me and you discuss am😭😭🙏🙏