@Blazingn3ro @Skardelinkz@yabaleftonline Oga no b Nigeria film...dis one happened last month... people wey I dey teach for exams dah year their two dey UK now... doing very fine...one second me funds sef...do video call with me too...
Omo...life never show u something before abi...dey play
@Dotman_Lee@umudesam@renoomokri U should b ashamed of urself if after what is going on in this country u still have d gots to support tinubu you are a big disgrace to humanity
@olatunjisho@IamOnyedika15 @gideonjunior_ @instablog9ja So he was also there to campaign in 2013 too... just accept dat this man is exceptional... stop being foolish
@CFC_Pukka@FrankKhalidUK Simple English una just dey answer anyhow and people follow una dey second am ... This is how u fail exams....dey gave u options to choose from simple