@SportyBet Majority of you guys bashing Sportybet for the Championships league night robbery have ongoing bets on the Sportybet app right now. You're all in love with gambling just the Way Yoruba like ewedu & Apc urchin love Tinubu . Make una get out
@officialmoore7 More money. Which soap I dey take baff when I no dey get lucky to receive from you. Abeg help me send something make I take buy another soap against new year. 8026535608
Opay
Maxwell Ologhori. Your own no go spoil. You no go Jam Amen 🙏