@GStubborn10434 Ur obsession with Davido too need to be studied.. U claim say U be FC..but all U talk about is Davido Davido... Underground fansπ€£π€£
@GStubborn10434 Man way God don elevate u think say U fit do anything...you go talk tire...U want down play another man hard work but u want succeed for life..shit don't work like that..U have no talent nothing special to offer..if it work for other is not a guarantee for you..Ur head fit follow
@GStubborn10434 Na a fellow man Una they discuss like this..big men dey chop life poor Bois dey analyse.. and na same one head we all get.. today Wiz tomorrow Davido.. what about you no be human being u be too talk about urself wetin U don achieve for life so far..that's why buhari call Una lazy