This guy say everything, free this boy and let him shine. The boy na just 14yrs o
If person no Dey under you again no mean say make you spoil e name
Leave him let him go Abeg
Seriously, all pepper dem housemates are stupid, including your Mercy. Seyi more stupid and Ike most stupid 🤦🏽♂️
Ilebaye just keep it calm, we Dey your back baby girl