Hustle o bro SARS Dey shenk person o😂..I was accused of being a fraudster and in the process we are in the car one sergent said let’s stop this guy too and the boss said this one wey wear 2k shirt abeg make we Dey go make we no waste time...e shock me😂💔
Have you experienced this... you downloaded an American song thinking it’s latest and your friend who is the artist fan says it’s almost 5 years back song😂😂 e shock me thou🤣
Na my friend mistakenly throw stone at an old woman now the woman don take stone put am for bag and disappeared😫...na the matter we still Dey settle like this😂😂...#TheMATTER