@Hon_Jesugbemi Two of dem nor wan talk truth, Belike d guy don nack e nor wan pay bcos d tattoo e do for the girl pass d nacking money, but d girl wan collect tattoo free and nacking money also, maybe d guy nor gree na there be the issue
@OurFavOnlineDoc@officialEFCC But u stupid shall, u see am spray d naira, u see am step on d naira, person dey dance e own, wetin concern am with people wen dey throw money