Omo in naija you stop being a teenager at the age of 30 cause by this time,according to my plans,I suppose don marry twice ๐ ๐ฐ ๐
ARGUE WITH YOUR ANCESTORS
My beans dey burn ๐ฅ ๐ ๐
Omo in naija you officially stop being a teenager at 30 cause by this time, with my plans and prayers,somebody pikin suppose don wish me HAPPY FATHER'S DAY twice ๐ ๐ฐ ๐
ARGUE WITH YOUR ANCESTORS
My beans dey burn ๐ฅ ๐
This one literally made his man feel like a sisi๐๐๐
What do dis particular gender gain from stressing us out??
#Adultery#doggy Na Dog #Burnaboy