Davido came into the industry and blew up immediately we didn’t even know his dad. More than 15yrs on top and y’all try to discredit his success to his dad wealth, y’all are evil and the hate you give Davido will be rewarded with greater hate.
Small thing, dem go say na him papa money 😂😂 But none of them hustle like this guy. @Davido dey hustle like say he dey look for the next meal! 😭😂 No rest, no pause, steady grinding. OBO really dey work! 🔥 God bless @davido 🙏🏽❤️
@nelsc1919@etienomartin U no get sense Abi… where he don enter wey Davido no fit enter… una go just open mouth type anyhow here… Oya tell us one place wey he don enter wey Davido no fit enter.
Davido don dey kitchen steady lately 😂😂🔥
Man no dey rest, anybody wey enter him kitchen na “what would you like to be served?” 😭😭
Today with Erigga sef, chef Davido came prepared! 😂🔥
@davido Davido don dey kitchen steady lately 😂😂🔥
Man no dey rest, anybody wey enter his kitchen na “what would you like to be served?” 😭😭
Today with Erigga sef, chef Davido came prepared! 😂🔥