A Radio and Television Presenter (Broadcaster), Master of ceremony (MC) for corporate events. Music promoter, Producer and CEO of SOJAYTUN ENTERTAINMENT.
No pressure your fellow human being this season ๐
Sell your PHONE buy WIG for December ๐ณ
Sell your WIG buy PHONE for January ๐ฆ
Life no hard na you no wan take risk ๐น
Chai mio ba ti se ogun OWO tipe tipe awon oremi lo advice mi ni odun yen ๐ฅบ Oya see now man no get 5k for aza ๐ฅฒ Gbogbo wa ti n je advice bayi oo ๐
#EconomyYiBad
No pressure your fellow human being this season ๐
Sell your PHONE buy WIG for December ๐ณ
Sell your WIG buy PHONE for January ๐ฆ
Life no hard na you no wan take risk ๐น
It's OBLEEE season ๐
Abeg guide your PHONE, MONEY, JEWELRIES, BABE, GUY, FOODS & DRINKS ๐ Don't let them POISON or STEAL from you this period ๐ Be watchful and don't loose guards โ #PartyWithSense#ObleeSeason ๐ฅ
You go see some kind food wey DOG dey chop ehnnn ๐ฏ You go wan pray make God turn u to animal ๐น
16k feeding for Dog ๐ He get mind dey tell me say na just morning food ๐ช Abeg mk I buy my bread and beans sharp ๐ณ
So na every woman dey raped these days? ๐ where you see all these ladies wey dey come on social media? ๐ As a man start controlling yourself ooo ๐ If you like force woman for sex na u know ooo ๐น
Nobody plan future with you pass Sidechick ๐ One don show my guy their wedding outfits on top Instagram few months ๐ She even asked BABA OKOMI shey o fine sha? ๐น I asked her asap if my guy wan do another wedding party cos madam dey house naso her body calm ๐ฅบ