@OdenwaBTC ๐คฃ I dey see people wey dey complain say he shouldnโt have posted the game while e dey run. Wait firstโฆ ๐ Shey no be the same game he posted before una even book am? Wetin go boom ๐ฅ go boom ๐ฅ.. nah superstition dey worry some of Una..
@Cortezgold1 Bullshit ๐ using Grok to create fake image and then tag ๐ท๏ธ it with fake news.. Thatโs not the kinda tattoo on LEO in real life..
@OdenwaBTC Donโt worry, ๐คฃ you can go & sleep.. Just give me your Sportybet Login details, I will be helping you to monitor your game.. what are friends for?
@OdenwaBTC But make we talk true shaโฆ ๐คฃ Letโs stop blaming sleep for a minute. If you saw that cashout with just ONE game left, would you honestly cash out? ๐