Abeg @Wizarab10 I am in my climax of hardship now, life of a student is not easy ππ, Abeg anything at all is not small, hunger no gree me sleep ππ make I try my luck, I know the odd nah 100.00 but hope still dey
@yxyiagain U shaa try pass juju punter ππ, but una carry the same gene π§¬, make una join hand open bet site,the one wey go pay when it cut pass, cos nah watin una dey predict these days oo π