Home
Language
English
TΓΌrkΓ§e
Bahasa Indonesia
About
Privacy Policy
Terms of Service
Pricing
Sign In
Download All
Share
Usua Melody
@Melypounds
Joined December 2022
135
Following
27
Followers
46
Posts
Usua Melody
@Melypounds
almost 3 years ago
Photo lab don make people dey fear to post their body oo β¦.because gals don use all their body finish ooπ
Usua Melody
@Melypounds
almost 3 years ago
@rutie_xx
Prettilola
Usua Melody
@Melypounds
almost 3 years ago
You Dey pray make God embarrass you with blessingsβ¦na dem Don hotspot you ,you Dey shame to say e Don connect π€£
Usua Melody
@Melypounds
almost 3 years ago
@instablog9ja
Come down and run πππ Because u de whine me ni
Usua Melody
@Melypounds
almost 3 years ago
My junior brother don chop my daily bread before I wake upβ¦β¦now I don de hungryπ©
Usua Melody
@Melypounds
almost 3 years ago
How which battery and data no Dey low ehh β¦.na there you for get the real definition of jobless youth ..
Usua Melody
@Melypounds
almost 3 years ago
Police arrested me and my girlfriend last night,this morning na her boyfriend come bail am β¦
Usua Melody
@Melypounds
about 3 years ago
@yabaleftonline
Wetin she con Dey try feel now
Usua Melody
@Melypounds
about 3 years ago
If not for imagination na cry I for Dey cry wen Iβm alone
Usua Melody
@Melypounds
about 3 years ago
@Naija_PR
IT YOU PIT WET YET TOP UP
Usua Melody
@Melypounds
about 3 years ago
Thank God say Abraham no wear JBL headset wen he won k!ll he pik*n..he for no hear when God say DO NOT LAY UR HAND ON THE BOY ππ
Usua Melody
@Melypounds
about 3 years ago
you go Dey follow them dey do no trust woman and you still Dey your mama house Now your mama don stop to give you morning food because u No trust am ππ
Usua Melody
@Melypounds
about 3 years ago
Na ones pastor suspend me ooβ¦i comot for church group because them no Dey gree send funny and b@d stickers ....
Usua Melody
@Melypounds
about 3 years ago
@BillyM2k
To confirm if itβs from a lo@n appπ
Usua Melody
@Melypounds
about 3 years ago
@Naija_PR
Coco pop out
Usua Melody
@Melypounds
about 3 years ago
@damilare_jamal
@Irunnia_
@instablog9ja
@KenechukwuGods2
At all she canβt ππ
Usua Melody
@Melypounds
about 3 years ago
What is the only sound that can draw the attention of everyone in family meeting???
Usua Melody
@Melypounds
about 3 years ago
@yabaleftonline
38 if not mistaken
Usua Melody
@Melypounds
about 3 years ago
@TheHildaBaci
Congrat π
Usua Melody
@Melypounds
about 3 years ago
E don reach wen u broke now u don remember say u do physics for sch β¦..what does up shall come down ..
Last Seen Users on Sotwe
kosong
Seen from
Malaysia
Limon ama Sulu π
Seen from
Turkey
isbella
Seen from
Turkey
Nattapong
Seen from
Thailand
R.
Seen from
Turkey
melayukoleksixx
Seen from
Singapore
#ANAL sevenler
Seen from
Turkey
Thiago Ribeiro
γΏγδΈΈ
Lucy Blue
Seen from
Brazil
Trends for you
1
Good Tuesday
Under 10K tweets
2
Platner
Under 10K tweets
3
LovescapeAI
Under 10K tweets
4
Taco Tuesday
Under 10K tweets
5
Le Pen
Under 10K tweets
6
#TuesdayMotivation
Under 10K tweets
7
#TuesdayVibes
Under 10K tweets
8
#omegle
Under 10K tweets
9
Raymond James
Under 10K tweets
10
Erdogan
Under 10K tweets
Most Popular Users
1
Elon Musk
@elonmusk
240.7M followers
2
Barack Obama
@barackobama
119.2M followers
3
Donald J. Trump
@realdonaldtrump
111.7M followers
4
Cristiano Ronaldo
@cristiano
110.9M followers
5
Narendra Modi
@narendramodi
107M followers
6
Rihanna
@rihanna
97.7M followers
7
NASA
@nasa
92.2M followers
8
Justin Bieber
@justinbieber
91M followers
9
KATY PERRY
@katyperry
87.8M followers
10
Taylor Swift
@taylorswift13
81.7M followers
11
Lady Gaga
@ladygaga
73.2M followers
12
Virat Kohli
@imvkohli
70.2M followers
13
Kim Kardashian
@kimkardashian
69.9M followers
14
YouTube
@youtube
68.7M followers
15
Bill Gates
@billgates
64M followers
16
Neymar Jr
@neymarjr
63M followers
17
The Ellen Show
@theellenshow
62.4M followers
18
CNN
@cnn
61.9M followers
19
Selena Gomez
@selenagomez
60.9M followers
20
X
@x
60.8M followers
Olivia
Online
β¨
β
π«