Elon Musk (X) Mark Zuckerberg (Facebook & Instagram) Sundar Pichai (YouTube/Google) Shou Zi Chew (TikTok)
Between these four influential tech leaders, who do you think has changed the world the most? 🌍
Let's hear your opinion! 👇
@sera
One thing I believe in: if my momsi no join una matter, leave her out of it. Na me and you get beef, wetin concern my momsi? Carter's efe, una dey insult person mama, but if VDM attacks una, make una no complain say e wicked. Respect goes both ways!
Those girls on X broke-shaming guys, I hope y'all are rich, what am I even thinking, you cannot be rich with that kind of mentality, you're poor so you're just transferring your aggression on guys because they refused to be stupid and spend foolishly on you.
One oversabi Usher for my church be wan seize my phone because say I dey use am
Na once I paro follow am mk e nor try am with me na once e body clam down