@official_Gegeh Bro this your post no be meme, imagine the amount way person day spend to feed and transport, government no be provide free bus and cheap food
@plutomaniapopi Never turn a motherfucker top nigga down
'Cause you know I run this town
My enemies dey vex, all of them just dey frown
Power, power, never be abusing your power
I be making racks in an hour
I always keep close my two kala, oh
Power, power, nevΠ΅r be abusing your powerβ€οΈ
@yabaleftonline All this women with 2009 cars day find entitlement from men way come suffer because of watin their gender curse, Lagos boys una day see una failure because of btc and crypto, make una day make our girls run mad, last last soapy no fit kill anybody
@DurkioWiz Make una think say davido send him private life, him don give him papa the name he want from school for music and him come be last born, baba no to get stress
@Wizarab10 All the money women claim to desire before them fit think of man,non don fit campaign for presidential election under apc or pdp make dem no how much men day lose,non get hotel for Lagos or abuja, non don fit afford habby ferrari talkless of burna boy Bugatti,non even get 1M nawa