@theyomss I take God beg una, make nobody DM.
Na why e hard to dey show people update.
One mugu DM dey whyne dey think say na e money i wan take guide, lol. Jokes on you😂
Make una dey do una dating dey go, una too go bounce back soon. Ire oh.
@theyomss The truth there be say no update wey you wan bag out better from wey no require money for tools.
I no need your money but if you get pc, you’re ready to work and you get funds for tools, my DM dey open.
Easy, the short answer TikTok. The moment women viewed relationships as a transaction and made it about money instead of love. When you started taking relationship advice from prostitutes and Pinocchio girls that’s when y’all completely lost the plot. When relationships became more about sex in exchange for money than building a partnership women lost. I saw exactly when women became a liability.