Zlatan wey Wizkid no come him wedding, e no complain oo 😆. E still tell hin DJ make dem dey play Wiz gbedu back to back, coz na wetin I dey hear for all the videos wey I don see for Snapchat. But na people wey never chop since morning dey vex 🤣 Better go find good food chop before hunger kill you! 😂😂😂
When Wizkid did his mom Funeral, none of you hypocrites wrote a 500 words essay on how many people who didn’t attend.
Funeral was done and everyone moved on
Make Wizkid leave uk come back for wedding wey Carter Efe, cubana cp and Kante was invited.
Una no smart.
Wizkid didn’t attend Zlatan wedding & people are still dragging him for not going with all the celebrities in attendance & He is being talked about, if he goes he will definitely steal the show from the celebrant, Baba Bolu omo werey 😂😂
@effxzzzyy I done the hate this account
You just so stupid
To think wizkid will attend zlantan wedding
Hbu, why didn't you attend ain't you a being too
Wizkid dominates Kenyan music DSPs following the announcement of his Laureate Gardens show.🇰🇪🦅
Apple Music 🇰🇪
2. Come Closer (+2)
5. MONEY CONSTANT (+2)
6. Joro (+2)
8. Ginger (+8)
12. Ojuelegba (+27)
13. Jogodo (+14)
26. Final (+92)
29. MMS (+45)
85. Daddy Yo 🆕️
86. Essence (+96)
98. One Dance (Re-entry)
114. Slow (Re-entry)
116. Fever (Re-entry)
131. Soco (Re-entry)
146. Caro (Re-entry)
158. Jam (Re-entry)
175. Sponono (Re-entry)
Shazam 🇰🇪
95. MONEY CONSTANT (+5)
iTunes Albums 🇰🇪
76. Ayo (Re-entry)
Apple Music Albums 🇰🇪
12. Made In Lagos: Deluxe Edition (+72)
24. Morayo (+111)
46. Ayo (+82)
77. More Love, Less Ego (Re-entry)
84. Sounds From the Other Side (+10)
101. REAL, Vol. 1 - EP (+64)
I never actually understand this agenda, and I know na person Dey sponsor Una. Cause you guys no drag Wizkid when he no attend L.A.X wedding, his own boy! That’s family btw. I no just understand Una, it’s just too clear na paid PR Una Dey do.