@Supaman247@Smallmalik01@___kaffy Hin say without you hin no fit sleep, nah you dey hin dream every night and day.
Say he hin look front nah you ,back nah you ......everywhere in go nah you say you be hin MTN sim card 💫 nah watin hin tell me be that o
One guy with 43 following and 1 follower followed me. As I followed back I realized he’s unfollowed me 🤣🤣 na so me sef unfollow am. Just checked again now and he’s unfollowed everyone he followed. 0 following 1 follower. I no know Wetin e dey try achieve 😅
I CANNOT WAIT TO BE AS RICH IN WEALTH AND WISDOM AS
“OPRAH WINFREY”
😭😭😭😭
Own my own SHOW.
My own TV PLATFORM.
My own MANSION.
My own SCHOOL.
And PEACE of MIND.