I Just dey laugh for this match..
All of Una wey dey shout make Bruno start una don see say him nova understand Ateta midfield positioning..
That is not to say the team is not poor in this Half Sah.
Leta see what second half brings
@AfcN5Charles@Psalmwrite Slandering our players should stop.
Arsenal Big account should stop this..
Have we ever seen Bayern Munich fans dragging their players .
I Think it is time for the @premierleague to introduce Refree's transfer market. We can't keep having these bunch of twat refeering games every year.
it's unacceptable.
@chinecheremphi You see that cloth wey be like Formula 1 cloth wey Arsenal dey wear before match..Explainis everything.
Na to crush everything wey dey road.