@amanzeprecious8 All these religious women, when will you people have sense? I wish I wasn't born in this country, I'm tired of being around brainwashed fools
@FemzyGreenLand I talk am say I suppose remove that women game replace am with Sweden match over 1.5 but I no wan do over sabi. Next time I go follow my mind. I don't play women football
@Cordreal10 I know say no be my money but abeg make una no dey do pass the person wey dey drop code, everything about bet is patience, I need the 100k after rollover 6
@abdulmatin1960@Dunni010@Ruby0361 You no get sense at all, I can stake 200k for game but I won't because na unnecessary risk, I'm not that desperate, but poverty don cloud your thinking.. I go abuse u till u dieπ
@abdulmatin1960@Dunni010@Ruby0361 Shut up, no dey encourage bad thing, that gal no get money like that, I don check her profile, na stupidity and Greediness dey worry Una 2.. Like I said, you go die poor like ur papaπ