Tbh I for like sing this song give girl, buh dem no go know wetin I really mean even if I no really wan get smtin to do w dem..
The last one I sing OH No give tell me say "I think you need rest".
Who I wan sing am give now,bcoz anytime na Rema song,I dey turn rema..
@officialABAT Sir he never reach to build special museum put Rema for this country?
This boy is too good sir 😭😭🥹😭
@Tiakola_Meloo thank you for putting Rema on this 🤲🤝❤️❤️❤️🥹🥹
Was it only me that heard the secondhand beat in the intro?
Coz rema is too versatile, like wtff
We actually heard two voices of the same person (HIM) from the song.