@denkolize@abazwhyllzz Mature guy like u not even get little sense at all π€¦ββοΈπ€¦ββοΈπ€¦ββοΈclub wey Benziman take dey play Otedola fit buy am talkless of Benziman..grow sense mumu u dey use millionaire take dey compare to Billion...I nor just know why some Nigerian nor just get sense
@Thugufb U be big mumu π€¦ββοΈ dem say album units u dey talk about Song π€¦ββοΈπ wetin concern album concern song? many Nigerian just dull anyhow I swear ππ