Les Roses Royal Plumbing Limited Trusted local plumbers bringing comfort, safety, and peace of mind to every home. ๐ ๏ธ Honest service |Fair pricing | Quality๐
My guy give me police officer number say make I call him if I any get issue last year , less than a week later , dem hold me and my guy for total as I say make I call the officer Naso person wey Dey beside me phone ring ๐ญ๐ญ๐ญ
Inspector segun for N division Ijede ๐
I remember when I was still learning plumbing work. Na so oga use capacitor negative and positive touch each other and tell me to hold them.
That day oga be like person wey don own me before. Dey separate fight tear for site ๐ ๐๐