@akabuike_peter@Boochi_dgreat They want people to pay and when you pay for the and lost wo gain na them, we all know that gambling na 50/50 but make Una dey try drop code not winning screenshot, Una sha want that words like boss abeg press me 2k 1k 5k awon eleribu dede
@AdedejiAde5531@Boochi_dgreat They want people to pay and when you pay for the game and lost who gain? na them, we all know that gambling na 50/50 but make Una dey try drop code not winning screenshot, Una sha want that words like boss abeg press me 2k 1k 5k awon eleribu dede
@BOSSTIPZ22 Dem suppose to dey use confirm otumopo for some of Una Allah, if naso Una dey win ham why can't you drop code here? oya now cash out this particular one and twitter your cashout