@UndeadPage@Funsholiving@Ruby0361 I follow loss with him. It's so painful what Arsenal did yesterday. I should have followed my mind that said I should carry dem 0.5 over
@99AirJ@Fazemay05@Ruby0361 Na watin dey vex me, team wey dem still pack 4 goals give Few days https://t.co/MzjkiIMfkH dem spoil my 95k odds that was going smoothly. I gave them over 0.5 and they couldn't score a goal a dem wan dey play defense now