@Max_J619 @yabaleftonline Abeg no b Nigerian flagyl ooo. This one wey we get, if u no wan sh*t for four days, take am. He go block everywhere... Na u go dey look for Orange...
@be_skes@Chief_ace@instablog9ja You denounce him because him no gree make person lie against am. You wey on a normal, you no de fit forgive small things...
@goodboy632@thecableindex Haba na!! You dress like this come still de think like a child.. Omo tribalism dey make person behave like mumu most times. I know for sure say you get children. Hausa people go call you "baba yara"
Childish things dey happen for here sha... Grow up n represent your age oga.
@Goderrandboy @Badmus_Uthmaan @instablog9ja Also to include, in a more lay terms should incase he feigns ignorance. Mechanic tools, fertilizers, security, loan with low interest or 0% interest.