In 100lvl I called my dad's elder sister for help and she called me "beggie beggie" she said whenever I call her is to always beg
Na there I know say family consist of father mother and child true true.
Because the older generations settled for men who didn’t treat them right, that automatically means this new generation should also settle for below-standard men.
Lmao 🤣🤣🤣🤣🤣
If you're that hungry and you need to eat, hire a chef.
@Paggy1_@doccybaibee@RuthieofBuj1 abeg go and sit down....make he go bag another governor daughter if e easy na... upcoming artiste wey no gree blow 😂😂... na the nikos wey wan settle for less I kuku blame.... 6uff Una
@CrystalMck50426@JamesBrumm70 God punish you.....say na hustle Lazy buffon... Na so Dem go dey scam your olobuku mama for house too... You no dey even shame .. Foolish Criminal. Na that hustle go Kpai you and your useless mama ozuor... Unfortunately no be everybody gats theif like you to survive aneemal