@aonanuga1956 I still Dey wonder how they take appoint this man wey no get humanity as president spoke person 😞💔Bandits Dey post una no fit pick them but una fit pick unarmed Nigeria citizens easily it’s only God that will save us when he feel like because I don’t thinks he’s doing that soon
God sacrificed his “only son “ for our sins.
Who received the sacrifice ?
Did God sacrifice his only son to himself for our sins ?
…lol
pass ewe or figbole ? 🍃
@instablog9ja Make una try Dey sabi una babe password e go give u at least 80% chance of catching a cheating gf because girls mad gan no be small but real girls still plenty sha