The kain link up wey seyi don make for the interval of like 2yr ehn zino no fit make am for 10yr
Nah why the controversy on seyi vs zino don end
Dem no dey the same league again
Nah that motivation I know wan hear o
Just 1 goals wey I need from arsenal yesterday dem delay till FT
U con dey say every delay has a blessing
Fit be blessing wey her mama dey sell pepper Sha