@larmideey@amokemilondoner No worry. I go tell DG make e carry you go Zamfara, you go like start new life for here ba? 🥹
Why I dey ask you sef, you gas like ham, as you no like Ogun state 😂
@larmideey@amokemilondoner You finished in LASU, dem carry you go Ogun state to serve and you Dey complain. If I wose you! 😒 na until dem carry you go Kaduna or Sokoto before your head correct ba??😌😒