@_dinomelaye Na my Helper you sef be , help me with a laptop and Phone sir for my survey lesson sir , I really need it for topography
Na my girl phone I dey use browse cuz she no dey carry am go work nii sir
@ganiyuobasa2025 GOD BLESS YOU MY OGA , YOU SHALL NEVER LACK THE FAVOR AND GOODNESS OF GOD IN YOUR LIFE MY OGA
I dey see you too much but am not just recognize
@BSAT_Properties I will chose none because I Neva Rent House @30s na 2 go buy wan small land wey no pass #1m or #800k and start project with like #6m
I swear to GOD , My Queen sef no go gree make I buy Landππππβ€οΈπ
@kunmigbenga Bros am 2ruly move and touch by your words , MAY GOD CONTINUE TO GRANT YOU MORE WISDOM AND UNDERSTAND Sir And GOD BLESS AND OPEN WAY FOR THE Girl in later of life β€οΈβ€οΈβ€οΏ½οΏ½β€οΈβ€οΈβ€οΈβ€οΈβ€οΈβ€οΈβ€οΈβ€οΈβ€οΈβ€οΈβ€οΈβ€οΈβ€οΈβ€οΈβ€οΈβ€οΈβ€οΈβ€οΈβ€οΈβ€οΈβ€οΈβ€οΈ