@HarrisonD_YHWH It has nothing to do with the GO the buy fumbled he should be held responsible for his actions itvwhat the GO did nothing wrong na the boy fumble ejoorr
@KingdmHeritage Iro o no turn this matter o him no be pastor o
Na teens president o
The people wey be hin papa mate wey wan become pastor for Rccg sef still dey queue
A brand that wants to go global... I mean GLOBAL... can't depend entirely on AI generated designs.
Great brands are built with strategy, creativity, and excellence. All this shine ahine design.... Okay o