@ogevibes This generation is not loyal and doesn't want to be a wife and mothers so there's a high risk for us to go to places that value culture and willing to learn culture and be submissive
@Amaechi8473C Instead of act all this crazy but I have stroll pass your vids couple of times, do Joi or something else... Na only sick person go find this sexy... So when you have done it or something else write me
@Immunizer_ Oga ur opinion no matter... And you talk as if you know it all... I can't listen to your crab listen... And if you think asake left ybnl for money reason you are very negative... So good bye
@SONcraz@official_lyta The guy Sabi sing and this boy suppose don bounce back... I remember wetin peller tell this guy his words" lyte you go raise just leave woman alone" but en say no oo se na wetin life b about and peller said "na why your life dey like this but once you leave woman Davido go fit u"