@UnderCartel1 Sporty don dey onus last night I did four straight visuals attempts. I lost all very little odds, 1.12odds I lost them I knew this men had enter manuals authenticating dey controlling this shit.
@UnderCartel1 Una wey dey tag sporty na Una come worst pass, making this to be a big deal even whem Itzamp start new games now sporty will on our asses.
Baba phone won off e don over me, I no fit go buy fuel this time. Normally light b dey dey this time. Make Baba carry us go in the morning I no won miss out ooo.
@UnderCartel1
@Nobsdaslushhkid Listen to yourself you are very stupid, a ref officiating Man united Vs Chelsea wearing a Man U jersey parading everywhere or officiating the match with the united jersey. God will help us in this country useless people everywhere.