@EmekaAmakeze This man is guilty of the accusation, nothing wey u wan tell me and it's obvious this is not the first time she has been letting go. Let's not judge until it happens to us, make dem go settle their matter. Thank you
@Real_kenzy01 How una take know all these things abeg. Abi una go just wake up one day carry phone to type for engagement. Prove am first abeg. Show me example