@Henry_pelumi01 Na God save my brother too, I travel from Lagos to Oyo State to go beat ham that year, carry ham come Lagos monitor ham, put ham for Sch now he's doing well on his own but he still smokes not like before
@Faith_faith100 Na always poor man pikin u go see online dey beg for living cus if u are from average home when ur Papa is comfortable u won't be expecting men before u live ur life but most of una na sufferness they use raise una na why if una don dey see small things una go dey feel big.