E be like say una think say una plenty because we been dey ignore una noise. Now we don start band for band, Goliath fans don japa comot for TL. zero stamina for banter, block button na una super power 😂
Go Go Goliath the warrior 😭
#bbnaija#BBnaija
Goliath dey beg for LION on TikTok keh 🤣🤣🤣 Charge and bail lawyer begging for lion? It can NEVER be my fave abeg. From court to TikTok begging, nawa o. The irony stinks! 😭
#bbnaija#Bbnaija
When I remember say GOLIATH Neche with fake life do her Call to Bar party for bear parlour,I go just sit down dey laugh!😂🤣Like, HOW?😭🤣Now even stool dem use put laptop for music!😭😂Omo, this life no balance! 🤡😂All those her hungry looking friends dancing 😭Chai 😹 #BBNaija
The kind blocking I chop from Goliath fans yesterday ehn 🤣🤣🤣 I think say una strong o. Small cruise, small banter una don dey run go block button like say na race? Weakest fanbase for BBNaija, no stamina, no mind, just noise for TL 😂😂
#BBNaija#bbnaija
Nobody mad pass abi? Na because una never jam CRAZE!
Your so-called Goliath na empty drum — big noise, zero substance!
Una Emperor don flop, una don fold, una agenda don scatter! 🤣
Who wan drag? COME OUT! Make I craze for una head! We dey outside! 🔥
#bbnaija#Bbnaija