@MichealOlise_ Dis guy u just de vex me but I nor go talk, wetin we do una? U dey France, Eze, Saka and Madueke dey England, Adeyemi and Musiala dey Germany, Balogun dey USA, Akanji dey Switzerland, Alaba dey Austria??? Make una nor de wyn us oo comot dat flag for body joor
Give n it shall be given unto u, in good measure, pressed down, shaken together n running over.
Follow n Drop ur account...
#Hustlefleet โตโตโต๐ฐ๐ฐ๐ค