@Maazijnr@OhimaiSheyi@peace_igho For your mind wetin you talk make sense ? We all have been in your position but our cloth we dn prepare am keep,Na inside car the cloth dey once party start we fit late but we dress well
@KDTopTen@Rhay2Clipz@carterefe__ Not overreacting it’s just his vibe and energy bro,I dn see him and kolu dey do their thing with vibe and high energy abeg nothing like overreacting