@Mickey_Iyke_Eze@kingbaddoo Aboki ๐คฃ๐คฃ๐คฃ
Nor be everybody Dey suffer like your father wey burry slave mentality for your brain
Na why you choose to worship rich man
Animal wey cross boarder
@Mazi_Chinonso1 Na your pronunciation of LABEL funny pass for the joke wey you talk ๐คฃ๐คฃ๐คฃ
VDM family just Dey make grown men and women act stupid.. ๐คฃ๐คฃ
@DavidoHeir We no go allow people with slave mentality to outnumber us on this media because una dey corrupt Nigeriaโs image. The day una start to think for una selves and develop minds of una own, Nigeria go better. This country no fit move forward with people wey get brains like this.
@Richie072351244@educatedtug01 I Dey fear my own people
Their heart black, somebody go set camera and confidently Dey lie against another man just because they h8 the guy..
@GeminiTimeline Just see as person take Dey think Jesus Christ ๐คฃ๐คฃ๐คฃ God oooh abeg end this world before Nigerians condemn am..
So music na only your favorite person business?? ๐คฃ๐คฃ๐คฃ egbami.
@Immunizer_ God bless U brother
People wey fit go to the extent to clone the guy voice with AI talking evil about a president.
If them see watin go take VDM life now now them go do am, but our ancestors pass them.
Go bless U as U take your time to drop this detailed video.
@Omahbaby12@richies_brand And you Dey confidently suck Davido own now you nor see am as problem.. evil witch.
Them don pay you so fuck the rest people.. the 1% of the 1% them don first talk am say na poor people fight for rich men pass..
@AfeezLandlord@john322226 Thief I know your pain ๐คฃ๐คฃ cry more ๐ชฃ
VDM is your God you must take it..
stop to Dey worship money and work bro you self nor smallโฆ